Welcome

Get Inspired, be motivated and live a happier life.

Wednesday, March 14, 2012

Laugh out Loud





Dem say boko haram don poison beans and i buy half bag 4 house.

From d 1 wey i cook, i giv my dog 'Bingo' make e 1st test am, 45mins lata bingo stil dey waka, den i eat.

Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, i run enta house dey turn gallon of oil 4 belle.

As i come out my gateman dey tell me say d driver wey kill bingo wan come beg me.

Abeg If na u, wetin u go do the gateman? LOL!!!

2 comments: